Friday, November 15, 2013

Funny Jokes: Conversation between a Rat and A Man

JOKES


Rat: (with tiny
voice)hello.
Man: hello, who
am is peaking wit?
Rat: na
Mr John be disabi?Man: yes

u are speakingwit Mr John,
who is displs?
Rat: so u no
recognize my voice abi? Na
me ur roommate.
Man: u
say what?.
Rat: ur room
mate Rat. I dey ur room
now..Man: i beg ur pardon?
Rat: which yeye beg udey
beg. i never chopsince
yesterday wey uwaka
comot. I check that place
wey u dey put foodi no see
anything.I check d kitchen
nothing.I even check ur
fridge no single food there.
E belike say u wan kili
meabi.. No problem, i jux
say make i let u know
say that ur certificate 4
inside your wardrobe wey
demwrite LAGOS
STATE UNIVERSITY i don eat
d"LA" comot.
Remaining"GOS" STATE
UNIVERSITY.Let me see
which work ugo take "GOS"
state university find....(rat
ends call)

One word for the guy n rat?
COMMENT N SHARE..

No comments:

Post a Comment

ST