Saturday, March 15, 2014

Between Akpors and a Girl


Akpors : Ah! Ah! wetin happen, u wan kil me?
Gal: baby where r u goin 2? cum bak 2 bed.
Akpors : diz same bed wey u dey? Lai Lai oh! I rada slip 4 ground.
Gal: u cn't slip on d floor na its nt comfortable.
Akpors : who tel u? diz ground cold well well n I lyk am so.

Gal: ok... bt letz jst go 1 more round, Plz na!
Akpors : 10minutes ago I bin dey breath lyk pesin wey run marathon stil u say make we go 1 more round n I use all d strenght wey God give me, nw u say make we go anoda 1, u no dey belleful?
Gal: bt babes I'm already wet...
Akpors : so! luk 4 towel dry ur body na abi I pour u water?
Gal: baby dn't talk lyk dat na, jst 1 more...
Akpors : c me c trouble oh! Na by force!!!?
Gal: plz dn't shout d neighbourz might hear u
Akpors : let me shout mayb dem fit cum save me, NEIGHBOUR!!!
Gal: baby plz dn't do diz 2 me cum 2 bed.
Akpors : do wetin, I tel u say I wan die ontop ur matter abi I resemble wizkid?

No comments:

Post a Comment

ST